Top 40 Earners Race Becoming Quite Interesting 😀

I have been watching the top earners table since today. And I must say it is becoming quite interesting like a Ludo game or a race. I am seeing lots of speed. People are gapping others with speed.🏇🚴🙂 While others no one gree make them gap them.🚣🏄🙂. Some wey dem pass dey change to gear 5 to pass back🏃‍♀️🏃‍♂️⛷️

Me sef, I dey back back dey come with my 30 points 😀. We wey dey back dey come.🏃We don dey wake from sleep.🛌🛌🛌😀

Well done, people.💪

Published
Categorized as News

By OzoIgboNdu1 of Igbo Defender

Digital marketer and Marketing analyst

25 comments

Leave a comment